Sweet Mother - Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz International.lrc

LRC歌词下载
[00:09.770]Rocafil Jazz presenting you
[00:14.506]Sweet Mother
[00:15.760]Sweet mother, I no go forget you
[00:19.775]For the suffer wey you suffer for me yeah
[00:23.790]Sweet mother, I no go forget you
[00:27.554]For the suffer wey you suffer for me yeah
[00:37.913]When I dey cry, my mother go carry me
[00:42.899]She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
[00:47.166]Stop stop, stop stop, stop stop
[00:51.934]Make you no cry again ooh
[01:00.728]When I wan' sleep, my mother go pet me
[01:05.748]She go lie me well-well for bed oh
[01:10.018]She cover me cloth, say make you sleep
[01:13.784]Sleep sleep, my pikin ooh
[01:24.416]When I dey hungry, my mother go run up and down
[01:29.686]She dey find me something wey I go chop ooh
[01:33.197]Sweet mother ah-ah
[01:36.962]Sweet mother oh eh-oh
[01:40.474]Son of a sweet mother
[01:47.251]When I dey sick, my mother go cry cry cry
[01:52.520]She go say instead wey I go die make she die oh
[01:55.782]She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
[02:09.282]If I no sleep, my mother no go sleep
[02:14.805]If I no chop, my mother no go chop
[02:18.818]She not dey tire aah, sweet mother
[02:23.084]I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah yeah
[02:27.101]Sweet mother eh-eh
[02:30.866]Sweet mother oh eh-eh
[02:36.702]Oh, sweet mother, I never forget you
[02:39.966]For the suffer wey you suffer for me
[02:47.149]And, if I should forget you
[02:49.659]Therefore I forget my life, the air I breathe
[02:54.928]Eh
[03:01.250]And then on to you men, on earth, daring and forget their mother
[03:08.490]For if you forget your mother, you've lost your life
[03:20.735]Sweet mother, I no go forget you
[03:24.248]For the suffer wey you suffer for me yeah
[03:28.262]Sweet mother, I no go forget you
[03:32.277]For the suffer wey you suffer for me yeah
[03:42.592]When I dey cry, my mother go carry me
[03:47.612]She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
[03:52.130]Stop stop, stop stop, stop stop
[03:56.704]Make you no cry again ooh
[03:59.936]Oh, my mother, oh sorry
[04:03.199]When I wan' sleep, my mother go pet me
[04:10.473]She go lie me well-well for bed oh
[04:14.493]She cover me cloth, say make you sleep
[04:18.257]Sleep sleep, my pikin ooh
[04:27.588]When I dey hungry, my mother go run up and down
[04:34.113]She dey find me something wey I go chop ooh
[04:37.627]Sweet mother eh-eh-eh-eh
[04:41.644]Sweet mother oh eh-eh
[04:50.270]When I dey sick, my mother go cry cry cry
[04:56.796]She go say instead wey I go die make she die oh
[05:00.565]She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
[05:14.428]If I no sleep, my mother no go sleep
[05:19.195]If I no chop, my mother no go chop
[05:23.211]She not dey tire aah, sweet mother
[05:27.476]I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah yeah
[05:31.490]Sweet mother eh-eh-ehh
[05:35.759]Sweet mother oh eh-eh
[05:38.520]Oh, sweet mother
[06:36.815]I sick mother
[07:09.595]My sweet mother, I no go forget you
[07:13.863]My sweet mother will suffer for me
[07:18.882]When I get cry
[07:21.390]My mother go cry
[07:24.398]She no know where to go do
[07:27.160]You know well
[07:28.916]No wantin' to worry my pikin
[07:31.676]Ooh
[07:33.433]You fit get another wife
[07:36.442]You fit get another husband
[07:39.954]But you fit get another mother (Mother)? No
[08:24.473]When I get hungry, my mother go run up and down
[08:29.744]She get find me something when I go chop ooh
[08:33.006]Sweet mother, sweet mother yeah
[08:47.633]When I get sick my mother go cry cry cry
[08:52.149]She go say instead when I go die make she die
[08:55.911]She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
[09:08.707]If I no sleep, my mother no go sleep
[09:14.478]If I no chop, my mother no go chop
[09:18.494]She not get tire ahh
[09:21.004]Sweet mother, I no go forget dey suffer wey you suffer for me, yeah yeah
[09:26.777]Sweet mother
[09:30.354]Sweet mother
[09:34.119]Sweet mother
[09:37.632]Sweet mother
文本歌词
Rocafil Jazz presenting you
Sweet Mother
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
When I wan' sleep, my mother go pet me
She go lie me well-well for bed oh
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep, my pikin ooh
When I dey hungry, my mother go run up and down
She dey find me something wey I go chop ooh
Sweet mother ah-ah
Sweet mother oh eh-oh
Son of a sweet mother
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die oh
She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not dey tire aah, sweet mother
I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother eh-eh
Sweet mother oh eh-eh
Oh, sweet mother, I never forget you
For the suffer wey you suffer for me
And, if I should forget you
Therefore I forget my life, the air I breathe
Eh
And then on to you men, on earth, daring and forget their mother
For if you forget your mother, you've lost your life
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
Oh, my mother, oh sorry
When I wan' sleep, my mother go pet me
She go lie me well-well for bed oh
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep, my pikin ooh
When I dey hungry, my mother go run up and down
She dey find me something wey I go chop ooh
Sweet mother eh-eh-eh-eh
Sweet mother oh eh-eh
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die oh
She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not dey tire aah, sweet mother
I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother eh-eh-ehh
Sweet mother oh eh-eh
Oh, sweet mother
I sick mother
My sweet mother, I no go forget you
My sweet mother will suffer for me
When I get cry
My mother go cry
She no know where to go do
You know well
No wantin' to worry my pikin
Ooh
You fit get another wife
You fit get another husband
But you fit get another mother (Mother)? No
When I get hungry, my mother go run up and down
She get find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother yeah
When I get sick my mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire ahh
Sweet mother, I no go forget dey suffer wey you suffer for me, yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother
Sweet mother
Sweet mother