[00:00.000] 作词 : Adedamola Adefolahan[00:00.333] 作曲 : Adedamola Adefolahan[00:00.666][Intro][00:10.208]Fireboy here so[00:15.472]Yah, yah[00:20.501][Verse 1][00:22.003]They no know say we dey around[00:24.260]'Cause we dey show up unannounced[00:27.280]But when they listen to the sound oh ah[00:30.039]They go start to come around[00:32.487]Ti n ba ti pe e, ko ma dahun[00:33.992](Ti n ba ti pe e, ko ma)[00:35.253]Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?[00:36.755](Ti n ba f'owo gbe, sho ma)[00:37.761]I know you love the way I sound oh ah[00:40.768]Oya turn around[00:42.029][Pre-Chorus][00:42.531]I just dey enter the place[00:44.979]But I dey killy show[00:47.228]And dem dey love me already[00:49.993]As you dey see me so[00:52.756][Chorus][00:53.003]Won ni pe kileleyi?[00:54.767]Afro highlife oh, afro[00:58.037]Ki la tun gbе de?[00:59.783]Afro highlife oh, afro[01:03.307]Won ni pe wеtin we bring come oh[01:05.058]Afro highlife oh, afro[01:08.574]Wetin my people wan hear?[01:10.338]Afro highlife oh, afro[01:14.469]Zaki oya give them oh[01:19.241]Arabaribiraba[01:20.491][Verse 2][01:25.764]See everybody wants to faaji[01:28.529]Na why dem dey call me alhaji[01:31.290]I know you just dey realize[01:33.797]The music makes me feel alive[01:35.804]Give them the bass[01:37.311](They must to dance)[01:38.315]And if you give them the guitar[01:39.765](And dem go dance)[01:40.767]Abegi play the trumpet oh[01:42.773](They must to dance)[01:43.520]Make dem know who we are[01:45.284](And dem go dance)[01:46.041][Pre-Chorus][01:46.288]I just dey enter the place[01:48.552]But I dey killy show[01:51.318]And dem dey love me already[01:53.830]As you dey see me so[01:55.579][Chorus][01:56.835]Won ni pe kileleyi oh?[01:58.591]Afro highlife oh, afro[02:02.115]Ki la tun gbe de?[02:03.621]Afro highlife oh, afro[02:07.132]Won ni pe wetin we bring come oh[02:08.890]Afro highlife oh, afro[02:12.658]Wetin my people wan hear?[02:14.166]Afro highlife oh, afro[02:17.925]Oya give them oh[02:23.294]Arabaribiraba[02:29.574][Outro][02:33.331]They must to dance[02:35.847]And dem go dance[02:38.600]They must to dance[02:41.110]And dem go dance, dance[02:43.872]Afro highlife oh afro[02:48.901]Afro highlife oh afro