[00:01.900] Yeah yeah[00:04.410] Yeah yeah[00:09.270] Hey I wanna see fine keles come jam for me[00:12.410] Not the ones wey dey from Instagram for me[00:14.820] Say God d**n you no go fit handle me[00:17.450] God go punish whoever no gbadun me[00:19.960] Because I know that I'm the bigger man[00:21.920] So I came looking fresher than a peppermint[00:24.500] Uh[00:24.940] 'Til today I dey the same because I can't change[00:27.480] I be naughty by nature I be gang-gang[00:29.890] Now you girl she say she like the way my chain bling[00:32.450] I be king so me and you no be the same thing[00:34.950] No be me na God do am no dey blame me[00:37.440] As you see I jejely dey for my lane men[00:40.050] Remember when I used to hope and pray for change men yeah[00:42.740] As in any little petty cash change men[00:45.040] Ooh[00:45.290] Just to get a ride back to the main land yeah[00:47.860] Now when they see the double R I'm like "Amen"[00:50.110] Come make I give you tori[00:51.570] When nobody know me[00:52.610] When I dey run from police[00:53.870] 'Cause if dem catch my kpoli[00:55.170] Den dem go barb me goris[00:56.530] Give me quit notice[00:57.740] Carry me go oh[01:00.000] Hey I wanna see fine keles come jam for me[01:02.920] Not the ones wey dey from Instagram for me[01:05.230] Say God d**n you no go fit handle me[01:07.880] God go punish whoever no gbadun me[01:10.340] Because I know that I'm the bigger man[01:12.290] So I came looking fresher than a peppermint[01:14.860] Uh[01:15.320] 'Til today I dey the same because I can't change[01:17.960] I be naughty by nature I be gang-gang[01:20.400] See me I no be politician me no like no politics[01:23.530] Hmm ha like no politics[01:25.610] Go ahead ask anybody my beginnings[01:28.580] Hmm ha my beginnings[01:30.660] Dem go t-t-t-t-tell you say my style di wickedest[01:33.550] Hmm ha style wickedest[01:35.750] Wheather monday tuesday wednesday anytime of the week[01:38.590] Hmm ha time of the week[01:40.480] Come one come all have a ball of you act maturely[01:42.590] Aye yo who wanna get invited to a Burna party[01:45.180] I got 118 homies who's naughty[01:47.590] So baby don't you bring your friends if those chicks are corny[01:50.200] We gets it on 'til the dawn 'til they say this is ridiculous[01:53.610] Ladies they love the way we come through in the clutch[01:56.240] Fellas who can't keep up might as well hit the dust[01:58.580] And haters bump what they say they don't mean shhh[02:00.560] Yo I give three words when I try to scoop her[02:02.910] Then after that ain't got no time for no party pooper[02:05.360] We keeps it moving 'cause we zone out and own our own d**n lane[02:08.670] Thirty years up in this same game still doing our d**n thang[02:11.200] Heard I'm a earner had to earn a burner[02:13.110] Trigga nigga Naughty Nation marshal arsenal[02:15.120] Never had to use Burna's burners[02:16.920] I'm a changed man still the gun range[02:18.680] Singing karaoke wife wearing Dolce[02:20.590] Black fist pick still stuck in my Goat tee[02:22.320] Been winning befriending woman from the beginning with a dripping driver[02:25.480] African emblems on the engine engine engine[02:27.970] A number runner every summer what's hopping with ya option[02:30.730] Keep it gutter witcha brother[02:31.440] Hey I wanna see fine keles come jam for me[02:33.960] Not the ones wey dey from Instagram for me[02:36.350] Say God d**n you no go fit handle me[02:38.880] God go punish whoever no gbadun me[02:41.430] Because I know that I'm the bigger man[02:43.410] So I came looking fresher than a peppermint[02:45.840] Uh[02:46.520] 'Til today I dey the same because I can't change[02:48.770] I be naughty by nature I be gang-gang[02:51.640] Some people think it's a game like connect four[02:54.000] 'Til I rise the ting and dem collect four[02:56.540] I come extort[02:57.520] Give me both mine and yours[02:59.160] Silent boy[03:00.090] 'Cause anyone could be next door[03:01.710] I was born Naughty by Nature[03:04.200] Now I make more[03:05.130] But still me wicked as they come[03:06.510] Your eyes get sore[03:07.830] Why you watch my pockets for[03:09.230] Watch it[03:09.770] Hmm[03:10.280] Spaceship Rocket Boys[03:11.610] Runner by nature[03:12.860] Know that shawty bang-bang[03:17.020] Boom baye boom baye I'm on the same same[03:19.200] No protection no peace they know the chain game[03:21.520] Bang bang